A reader posted:
some of them will keep smooching their fat bum bum against you. No be say i dey hot oo, i no just understand. There is this one that is pastor’s pikin, she will touch my shoulder, touch my chest, e remain her to touch junior sef. If i come close or make attempt to even put my hand around her, she go remind me say she be pastor pikin.
The other ones na stomach dem dey touch yet dem no go allow you even say dirty words to dem. The one wey surprise me pass na when i ask i gal to correct money from my front pocket, the gal use style dey check my john thomas and this one in particular no dey allow me even call her….Why are they behaving like dis?