Nigerian Comedienne Anita Alaire Afoke Asuoha popularly known as Real Warri Pikin has showered praises on her husband, Ikechukwu Asuoha, describing him as the best husband, IgbereTV reports.
Sharing a throwback photo of her self and her husband on her Instagram handle, she wrote;
“Because Today Na Spouse Appreciation Day
To the Best Husband Since 2013 IKECHUKWU ASUOHA I Appreciate you Today
For all you are to me, I will Never take it for granted
I go Continue to APPLY PRESSURE! Love you Forever DIM OMA
.
.
Ikechukwu My Wish today Na ‘if you go love me the way you love @chelseafc ‘ I go too Happy
.
.
If Una lose Match for night,
You no go chop food for dinning, Food for inside bedroom sef Na so so I go beg till morning you no go greee chop. The day wey I mistakenly laff you when TOT beat Una 5:2 (Dat Match wey Harry Kane use Una gym that day) you nor follow me talk 2days
.
.
Una win match on Sunday here, The Dance you dance ehn, our wedding day you nor nearly dance like dat…
#realwarripikin
#spouseappreciationday #spouseappreciation”
https://www.instagram.com/p/CKf-d4IloCF/?utm_source=ig_web_copy_link